Wanlov the Kubolor lays into the child molesting, money-grabbing bullshit artists masquerading as preachers in the grimey Young Curse. Make sure you watch this one to the end.
It's just a bit of fun, serious but fun, and you can download the mp3 via his Facebook page. (While you're at it, make sure you grab Rapipi Jay, too.)
Speaking of fun, Wanlov and M3NSA are performing as the FOKN Bois this Saturday at the Asabaako Music Festival, Busua Beach, Ghana, and deejayin at the second annual Ind!e Fuse concert in Accra on the 17th (as is Kobby Graham).
![]()
Coz Ov Moni, their pidgin-hip-hop comedy musical, screens at the Norient Musikfilm Festival (Bern, Switzerland) in January 2012, and FOKN Wit Ewe, the duo's new album, drops early next year.
And for some grey-cell stimulation, Wanlov will be speaking at TEDx in Accra on December the 10th. ![]()
Words
Early dawn fokn street preacher disturb me make I wake up/
I rush outside pick up rock mek e shut da fok up/
Stupid marrafoka! Dis b wot jesus say make u do?/
U challenge dem norr dey go talk ryders demon enter u/
Com commot am...I go lash u mek u reach heaven kwik/
which pastor wan go som place wey dey no go suck e dick?/
Child molesters con artists wife stealers false teachers/
Rapists murderers soul catchers u call dem preachers/
U b payers to d payee sayin prayers to d preyee/
Y prophets dey make profits? Does heaven need an office?/
Offers to the coffers cold stares creating coughers/
No b sake of cartarrh sake of now e dey face d toughest/
D roughest fokka maddest...d baddest nigga hardest/
Stupid lamb led 2 d slaughters fokn cornball at d harvest/
Y giv ma moni 2 an addict? A fokn jesus junkie/
Mek e take muna som kiddie...same time as e dey judge me/
get d fok out of god's temple dis place e no b for market/
Dis house b 4 ma mommi den poppi till dey kick d bucket/
Drinkin blood n chewin flesh of d one u call for saviour/
Sister superior doin whoopi supi lick in labia/
Girls n boys boardin designed to supply pedosexuals/
U can't fok a cunt...roversial intellectual/
Become a wolf or lion no dey giv fok about a sheep/
I no even dey count u 4 ma sleep...u b weak!/
The meek no even go inherit tweet hashtag or follow/
Your pastor's fridge b full...c how yor stomach dey echo...!











